Mp3: Limoblaze – Desire Ft. Emandiong Download
Desire by Limoblaze ft. Emandiong Download


Brand New Song by Limoblaze feat Emandiong
Limoblaze Ft. Emandiong Check-Out this amazing brand new single + the Lyrics of the song titled Desire by a renowned & anointed Christian music artist Limoblaze
The song “Desire” is a powerful track that is definitely worth including on your playlist.
Limoblaze – Desire Lyrics
Ye yeah
Ahaahhah hmm hmm
Limoblaze oh yuh yuh yuh
O gbé mi
Lọ sókè, o tí gbemi
And I dey lack nothing, okay me
You dey bless me on a daily
Ah ah ahah
You no wan get the way you tell me no
This thing wey I want, e go harm me o
You save me from myself, you’re so intentional with me
And all the people wey dey tell me no
E get a lickle thing wey dem no know
Your grace e go end discussion o, no no no my God
Your command, I no go move till you command
Me I go tey where you command
But I go run if you command
Ehh o
Na for Calvary you cover me, ehh o
In my highs and lows, You dey for me
You be my Desire
Na You dey fuel my fire
January to December,
Na you be my sustainer
Go
Do Di do di dodo di da do di
Do Di do di dodo di da do di
Do Di do di dodo di da do
Do Di do di dodo di da do di
Oya, attention
I don come
Make e no be like say, I wan form
Because Baba pay the ransom
I wan siddown play the gangan
And the gangan, break e don come
Na my story, my song
Make e no be like say, I wan form
Because Baba pay the ransom
Do Di do di dodo di da do di
Do Di do di dodo di da do di
Do Di do di dodo di da do
Do Di do di dodo di da do di
Ehh o
Na for Calvary you cover me, ehh o
In my highs and lows, You dey for me
You be my Desire
Na You dey fuel my fire
January to December,
Na you be my sustainer